
Started in the tropics Baby now we headed to the island Baby I could drip you in designer If you need the money, I go find am Baby swear I’m on a cruise Pretty comfy here in my shoes Baby no mercy, no mercy Make we chop them like banku No, no, no, no, no Make dem stand at attention o Big party in my mansion o Big batty wey dey tension o This kind thing dem dey mention No, no, no, no, no All the time I dey beg God o Make he shar bread, make we first chop o Now I’m in a Bnz with my legs up o And a bad bitch for the flenjo Bad nigga Five figures When I’m in the Benz, I go dey zoom When I’m in the ends I’m with the goons Feeling like I’m walking on the moon right now Bad nigga Five figures When I’m in the Benz, I go dey zoom When I’m in the ends I’m with the goons Feeling like I’m walking on the moon right now (Feeling like I’m walking on the moon right now) (Feeling like I’m walking on the moon right now) Pretty mama Feeling man too Say she wanna Feel a man tool Say she never seen a nigga bigger and cool But I like to dribble and I give her one, two See wahala Two by two Them dey follow me like say na miracle Dem been say dem no wan do Now I get the money, omo dreams come true No, no, no, no, no Make dem stand at attention o Big party in my mansion o Big batty wey dey tension o This kind thing dem dey mention No, no, no, no, no All the time I dey beg God o Make he share bread, make we first chop o Now I’m in a Benz with my legs up o And a bad bitch for the flenjo Bad nigga Five figures When I’m in the Benz, I go dey zoom When I’m in the ends I’m with the goons Feeling like I’m walking on the moon right now Bad nigga Five figures When I’m in the Benz, I go dey zoom When I’m in the ends I’m with the goons Feeling like I’m walking on the moon right now Make dem stand at attention o Big party in my mansion o Big batty wey dey tension o (Feeling like I’m walking on the moon right now) All the time I dey beg God o Make he share bread, make we first chop o Now I’m in a Benz with my legs up o (Feeling like I’m walking on the moon right now) And a bad bitch for the flenjo
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Richie Benson
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


