
Another banger African girli call man up in my Beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money Pass Shina peters For my area dem dey call me Godzilla For the boy dem Wey dey yarn patapata If you catch am Make sure say you beat am If another nigga wan carry my señorita I go chop am like say na semovita Bad boys like you I like bad boys like you Ouu ya Boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching And the loving that she need yeah Big backa wey dey make a bad man shout oroma Philomena do the dirty whine for that corner No fit to leave you for any reason Hmmm hmmm hmm I want to invest in your body (ahann) I want to invest with my money (ahannn) You know say na you I go marry (ahann) How many pikin we go born (ahann) This our love nor go funny (ahann) Me I nor go play with my shawty (ahann) Anytime I look at your body (ahann) Girl you dey make dey horny (ahann) Hmmmm hmmm hmm Shawty oo Your body make me go down low Wetin I go do without your love oooo Ahhannyeeyeyeaaah African girli call man up in my Beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money Pass Shina peters For my area dem dey call me Godzilla For the boy dem Wey dey yarn patapata If you catch am Make sure say you beat am If another nigga wan carry my señorita I go chop am like say na semovita Bad boys like you I like bad boys like you Ouu ya Boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching And the loving that she need yeah Big backa wey dey make a bad man shout oroma Philomena do the dirty whine for that corner No fit to leave you for any reason Girl I go dey for you (girl I go dey for you baby ahann) Craze for you (girl I go craze for you baby ahann) Vex for you (why I go vex for you baby ahann) Fool for you (I too mumu for you baby ahaann) Sister bombila Your backa make me miss my fasting and prayer Omotena oo Imma young fella But me I fit to spend all my racks and chela For you ahann Sister bombila Your backa make me miss my fasting and prayer Omotena oo Imma young fella But me I fit to spend all my racks and chela For you ahann For you ahann African girli call man up in my Beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money Pass Shina peters For my area dem dey call me Godzilla For the boy dem Wey dey yarn patapata If you catch am Make sure say you beat am If another nigga wan carry my señorita I go chop am like say na semovita Bad boys like you I like bad boys like you Ouu ya Boys like you I like bad boys like you Bad boys like you I like bad boys like you Ouu ya Boys like you I like bad boys like you
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Rema
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

