
Eh eh oya Reekado noni Eh eh oya Baby fresh pon the beat oh Eh eh Eh eh Eh eh Mavin yeh… Eh… ose wey you dance dey make me craze Want to take you to my place I want to Give you my way Aha Ah mogbe Baby waje Ka lo le No dey Carry shoulder up dey be like sey you no dey take Baby no dey do like angeli Like you never do pass your mummy Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly come to daddy Daddy want to play with your body Oya come to daddy with your friends wey dey area Deal with you personally Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha Eh eh, Eh eh Oya Reekado nnoni Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha Sweet porey Big big porey On a very large pore Omo ge wa je ka Mo re Ah Umm for me Dance the Dancy for me Oya do the do Omoge I no dey fumble Baby no dey do like angeli Like you never do pass your mummy Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly come to daddy Daddy want to play with your body Oya come to daddy with your friends wey dey area Deal with you personally Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha Baby no dey do like angeli Like you never do pass your mummy Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly come to daddy Daddy want to play with your body Oya come to daddy with your friends wey dey area Deal with you personally Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Reekado Banks
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





