
We coming from Mars bro Whoa, yeah Party don start till The early morning We dey give dem dem Show we dey cover on Make dem dance Make dem move Make we shayo gan ooh 5:45 baby call my phone Say many things dey Wavy take my love Say but tonight say na you dey Make me sing this song ooh Make you no dey freeze Lady I go take you to the peak E be your body wey be me I wanna squeeze Quick quick quick Baby make we dance and swim Everytime you step to the beat See everybody fit dey sleep Dem no dey fit to take the heat Rididi oo Tell everybody make dem know R2bees Starboy show When we come through Yeah we run the show Diblidibli ooh Tell everybody make Dem know R2bees Starboy show Say no brother Can test this flow Party don start till The early morning We dey give dem dem Show we… Say no brother Can test this flow Party don start till The early morning We dey give dem dem Show we dey cover on Make dem dance make dem Move make we shayo gan oo 69 make you take my number Call my phone Make you tell me how you’re Feeling this early morning You need to get away make you Come make we sing along oo It don’t stop no it don’t stop Friday night boss boss With a fresh cut Came in a truck but We left in a droptop We on top and no we won’t stop She said don’t you Cut your goatee Tonight to kiss a grill Yes a peng ting she Likes to keep it real African girl she wants to Help with the bill This thing is till we die That’s the way I feel Don’t test this flow with the Vibes on don’t dull don’t slow This party no dey end Nobody wan go Refuse to be broke Everybody want dough Rididi oo Tell everybody make dem know R2bees Starboy show When we come through Yeah we run the show Diblidibli ooh Tell everybody make dem know R2bees Starboy show Say no brother can Test this flow Party don start till The early morning We dey give dem dem show We dey cover on Make dem dance make dem Move make we shayo gan oo 69 make you take my Number call my phone Make you tell me how you’re Feeling this early morning You need to get away make you Come make we sing along oo Killmatic, we had to do that, right?
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни R2Bees
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




