
Iyeh iye Rain day come, rain dey go After rain day go, e be the rainbow When e dey play for the joint Say you for know say the light no dey shine for your front o See am a well so well na gudu I dey try to move too well ooh eh If you no be hot No dey vex no dey try to throw caterport ooh If na cry you dey cry it’ll be well ooh eeh Say na music abi Me I still dey do what I like ah E be the love we dey share wey dey make all the girls dey turn up Some dey seti garri Me I still dey look I dey laf halla You go hear wantana mera See all the girls weydey halla «ehe» Hi eeh, how you feelin' eeh Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh Hi eeh, how you feelin' eeh Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh Hi eeh, how you feelin' eeh Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh Hi eeh, how you feelin' eeh See any time you come around I be well oh eeeh Tonight, tuwonsa Koswa aniyi keche Wanmikap, piasa, Jopalogo neke Afei s) ne sisi, anadwo yi gyegigyegi Ntoma yi ye printex; maaso m’ahy3 bi Wo car yi y3 latex kala ma me twi bi Dem be debate us, yeah) mo b3twitwa bi Rain dey come, rain dey go We just dey feel alright Everythin' poppin' we just wan dance Everythin' poppin' we just wan dance As sun dey shine, rain dey go, we just dey feel alright Everybody poppin' we just wan dance Everybody poppin' we just wan dance Hi eeh, how you feelin' eeh Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh Hi eeh, how you feelin' eeh Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh Hi eeh, how you feelin' eeh Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh Hi eeh, how you feelin' eeh See anytime you come around I be well oh eeeh Oh na na, oh na na na na na na Hear them a say, say Sin' the melody make I feel alright «make I feel» Give me the vibe make I feel alright You know the deal alright Girl I want love Plenty bubby wey dey come to my door They no dey form no dey pose eh Ready to wave when I wave ooh eh Hi eeh, how you feelin' eeh Misi m' eni bawusuala mi miaji oh eeh haai! Hi eeh, how you feelin' eeh See everytime you come around I be Oh na na, oh na na na na na na Hear them a say, Hear them a say Hi eeh, how you feelin' eeh Oh na na, oh na na Hear them a say, Hear them a say
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни R2Bees
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





