
Papa we praise your name For wetin you do oooh We go dey sing your praise Na you alone be God eeh You give us life You give us supporteeh Jesus is alive E deyalive ooh Jesus is Aliveeeh E deyaliveoox2 I am happy today I have hope for tomorrow Because Jesus is alive Oh He is aliveooo He is aliveeeh He is alive He is ali-ve E dey alive I go dey bow my knee I go remove my crown And because you liveooo Me too I go dey live I no go die ooh I go dey live And because you rich ooo I go dey get I no go lackoo I go dey get Your blessing follow me ooh Anywhere I go Jesus deyaliveee He is alive Papa we give you praise ooo For wetin you deydoooo I say we give honour For who you be I go de worship You Because na you alone be God (ooo) I give you the praise eeoo He is alive I am happy today I have hope for tomorrow Because Jesus is alive Oh He is aliveooo I am dancing today I am singing today I am clapping today Jesus is alive I am laughing today Rejoicing today ooo I go dey bow my knee I go remove my crown ooh Before my King eeh He is alive Papa I give you praise Because you live Me too I go de live oo He is alive You be the only King Wey rule for everooo Na you be Oga Na you big oooo Nobody be like you oooh Papa God eeehh OgaKpatapkataooohh Jehovah God ooo You sweet my belle You fill my head I go dey live for you eeeh My Lord and King I am happy today ooo Jesus is alive Jesus is alive ooh E deyalive I am happy today I have hope for tomorrow Because Jesus is alive Oh He is aliveooo He is aliveeeh E deyaliveoooh He is ali-ve E dey alive I am clapping today I am jumping today I am dancing today E deyaliveooo I am laughing today I am Singing todayooo Excited todayeeee Hopeful today ooo Rejoicing todayooo Happy today ooo
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Pastor John I Umoru
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

