
O. M. G P P P P SQUARE Oh my God oo Oh my God oo Them dey dey speculate Oya feel me now When we come around We dey shut dem city down We dey rock and boogie down We dey pop champagne and we no dey drown oo ey Why you dey dey frown Why you dey frown when we dey your town Why e be say you no dey look around Then you go know say no be mouth oo ey Oh my God oo (oh my God oo) Them say we dey jazz o (dem say we dey jazz o) Some people dey mad oo, say na juju we dey add oo (we dey add oo) Na the collabo wey we dey do with our God o Na him dey yakata the work oo No be today, no be today Them dey high (dey high) Like Ray Charles Some of them dey wonder Like Stevie wonder How we take climb (take climb) No be man o (man oo) Na God eh (Na God eh) feel me now! Oya make you free me (free me, free me) Be yourself you can never be me (omo na God o) Oya make you free me (Free me, free me) Be yourself you have never be me (omo na God o) Why you dey analyze (analyze) Why you dey vex and criticize (criticize) Na my time I dey utilize wey dey make my account to dey high rise (high rise) If you sit down there dey look oo Your bank alert go dey minimize oo And if you won wear my shoes o, ngwanu take am out of whether na your size oo ey Oh my God oo (oh my God o) Them say we dey jazz o (dem say we dey jazz o) Some people dey mad o, say na juju we dey add o (we dey add o) Na the collabo, wey we do with our God o Na him dey yakata the work oo No be today, no be today Them dey high (dey high) Like Ray Charles Some of them dey wonder Like Stevie wonder How we take climb (take climb) No be man oo Na God eh (Free me now) Oya make you free me Free me, free me Be yourself you can never be me (omo na God o) Oya make you free me (Oya make you free me) Be yourself you can never be me (Omo na God) Oh my God oo Oh my God oo Them dey dey speculate, Oya free me now Oh my God oo Oh my God oo Them dey dey speculate Them dey high (dey high) Like Ray Charles (like Ray Charles) Some of them dey wonder (some of them dey wonder) Like Stevie wonder How we take climb (take climb) No be man o Na God eh (Free me now) Oya make you free me Free me, free me Be yourself you can never be me (omo na God o) Oya make you free me Free me, free me Be yourself you can never be me (omo na God o)
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни P-Square
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





