
Baba God na your hand work hey. No be lie iye, na your hand work hey. I say, e no easy hey. Oh oh, oh oh To dey sing and dey dance and the people dey rejoice hey. My brother, my sister no be today. If e good or bad, make we dey thank God hey. Baba God na your hand work hey. No be lie hey. Haa! I say no be lie hey. No be everybody wey sleep for night wake up see the light hey. See the future is bright hey. And e dey enter for eye hey. Make you do your best hey. Baba God go handle the rest hey. Even if you no get money, dey jolly dey shake body. No need to dey tear body. If no be God hey-hey. Na some be dead body. Nobody be born baby. When you fall, you go stand up again. You go try am again, again and again. See, my people hey. On a good day, nobody wey go for this world to suffer hey. Na bad dey. Na your own today. Another man tomorrow. My brother which kian life be this. Everybody get him own way to follow. But e no easy o. See, the true story be say this music no be today. The thing been dey start like play-play but now we don dey troway. So make una, make una serious hey. Chai! But na business hey. Na make we dey try to rejoice hey. Why? Cos e no easy hey.
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни P-Square
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




