
Views: 1324 Posted By Bukie on May 19, 2012In Oritse Femi · Vector Young D on this one Ooo! Oh! No no Ore mi dakun te pa mo se re Ka ye ma pe e lo le Se b’aiye ti e lo wa je Ma lo se akobata fe gbe re Oritzefemi (Verse 1) Because idle mind is a devil’s workshop Person wey no work E no go chop And if you hustle hard You’ll not get to the top All these your beggi-beggi go get full stop So Ajibole le le Ajibole e no dey Oo Ajibole le le e no go dey I say If e better for every man Oo Every woman Everybody Ajibole e no go dey If e better for every man Oo Every woman Everybody Bambi Allah no go dey Vector (Verse 2) Oritzefemi Oritzefemi How people go do the work wey no dey? How you wan make dem show the love wey no dey? How I wan respect the boss wey no dey pay? How you wan enjoy salary when the pay no dey tey? I dey fear for the future of the Cos men no dey But we see am as dem dey If e better for every man and woman as a fact I wouldn’t have to feature on this track If to say life easy for the places like Ajegunle Omo boys for their no go dey spray bullet But I wonder why thief go dey aim me now E wan rob me but my body no dey pain me now Even meself no say no be today All the yarns i dey yarn e don tey If to say security dey for night Ajibole no go dey Ajibole le le Ajibole e no go dey Hahaha! Ehn! Ole e no catch ole E go dey Sangbene de-de de-de Sangbene de-de de-de Vector Sangbene de-de de-de hmmmmm Sangbene de-de de-de Ole! Ole! Ole!!! Oritzefemi (Verse 3) Sufferation for my country dem yapa If you be poor man for this country na yawa Boys come dey join ILLUMINALITY Nobody wan die for this poverty Government no dey send their citizen Make the youth dem dey enter the street Omo e no matter ona ta gbe gba All we need is Pounds and Dollars Chey na because of say we dey lack of cash Make some North men dey commit suicide Omo I dey beg Oh Oo! (Omo I dey beg Oh Oo!) Make Iponju no go dey If man dey work And the money dey come beggi-beggi no go dey Oritzefemo Sangbene de-de de-de Sangbene de-de de-de Sangbene de-de de-de hmmmmm Sangbene de-de de-de Ole! Ole! Ole!!! If you no get money for this world You go just dey call your mate yes boss Ore dakun oo make you stay focus We gat to get this money by fire by force E no matter ona ta gbe gba I don tire for this small-small naira E no matter ona ta gbe gba All we need is Pounds and Dollars
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Oritsefemi
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

