
You know you just gotta love who you love Life is too short to do anything else That’s basically what I’m tryna say. Abi Ah Kimon, Ah Hmm Wey dem My baby might not be perfect Leave am for me 2 shirt, 1 shoe, 1 trouser Leave am for me And if he like he drive okada Leave am for me Leave am like that (Leave Monkey) You wey dey yab another person Look as you be (Leave Monkey) Nobody here has nothing perfect Do as you fit (Leave Monkey) He loves me just the way I like it And that’s what I need right now What I’m tryna say is Somtin no fine Him mama like am Him papa like am Everybody like am So leave matter for somtin Leave matter for somtin Somtin no fine Him mama like am Him papa like am Everybody like am So leave matter for somtin Leave matter for somtin Oh yeah yeah It’s not unusual to meet people from different stations And it is beautiful when the connect is not based on foundation When love is mutual, trust me everything else it don’t matter Trust me yeah it don’t matter. Ooo, it don’t matter (Leave Monkey) You gotta do you cuz Imma do me, I’m gonna do me yeah (Leave Monkey) Life is too freakin short for me to be unhappy (Leave Monkey) It’s the warmth of the dance and the dance in his eyes when smiles that gives me life That gives me life Somtin no fine Him mama like am Him papa like am Everybody like am So leave matter for somtin Leave matter for somtin Somtin no fine (Monkey no fine) Him mama like am Him papa like am Everybody like am So leave matter for somtin Leave matter for somtin So leave matter for monkey No one should tell you how to live your life Only you decide It’s up to you to know true happiness Find it for yourself (Leave Monkey) Okpako, Hmm Oh yeah (Leave Monkey) Oooooooo Oh Somtin no fine Him mama like am Him papa like am Everybody like am So leave matter for somtin Leave matter for somtin Somtin no fine Him mama like am Him papa like am Everybody like am So leave matter for somtin Leave matter for somtin Okpako.
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Omawumi
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


