
I no sure say I go miss you I no sure say I go care I no sure say one day I go wake up to wonder why you are not here I no sure say I go cry not even once drop go commot from my eyes so I know he is boo, i no sure say I go know say you go I no sure say when I kiss you I don’t even close my eyes I know say my body no go answer when you give me those your bedroom eyes don’t even try to bow down cos my emotions can lie so my baby boo I no sure say I go know say you go se you see this feeling na bcos of you, all the bad wey you do me, e Don dey come back to you that is why e no go pain me if you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go you see this feeling na bcos of you, all the bad wey you do me, e Don dey come back to you that is why e no go pain me when I’m sure you decide to leave so my baby boo I no sure say I go know sey you go I no sure say I go know say you go
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Omawumi
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


