
Vanity olamzy Ft shobamz Yeah Rn, rn, rn-rn Oshey Ah Olamzy pon diz Ok Laughs Vanity vanity Shobamz lomo na Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (vanish) Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (oshey) Massacre dem with the guns Dem killing our brothers up in d north D booming is making noise Dis-infect dem with detol Dem say go to church Say dem pray to thier gods Hyprocricy everywhere Not so funny-I still dey (rah oshamo) Wetin happen Dem carry shoulder Babies claiming dem getting older Ogbeni u better calm down Just be humble no dey make mouth I am here, I am here, I am here Spraying money up in d air I no send I don’t care I don’t send Too much money self u go fear Trash all d dirty talks Nothing u do say dem no go talk People even trying to belong Remember where u from lol dem forgot Dem no know say word dey hurt Dem sha want gist way dey hot U carry m’y matter for head N’a m’y matter dey sweet sell Hook Oh oh Vanity vanity Oppression Dey for community U geti money o pamiti My brother change ur mentality Oh oh Vanity vanity Oppression Dey for community U geti money o pamiti My brother change ur mentality (yeah) Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (oshey) Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (yeah) Ah Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (oshey) Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (oshey) I know say nobody is perfect Even meself no perfect I no come here to judge Before u prosecute me for court I tot Dey say love is love Let us all fucking be one Y say persin no gree to love All dey do is to gossip and talk People go carry money Rich man pikin go carry army N’a persin way get d money Way bae go follow go Miami Go to Germany, abi shey n’a turkey Spray dem big money, i mean big money D’en d love go come Only den, dem go call u honey Nigga hustle Hmnn My nigga, my nigga, my nigga hustle (Jeki ori e kpe o) Hmn My nigga, my nigga, my nigga hustle (Hustle o) Hmn My nigga, my nigga, my nigga hustle (Hustle o) Hmn My nigga, my nigga, my nigga hustle (Hustle o) My nigga (Olamzy pon diz hustle!!!) Hook Oh oh Vanity vanity Oppression Dey for community U geti money o pamiti My brother change ur mentality Oh oh Vanity vanity Oppression Dey for community U geti money o pamiti My brother change ur mentality (yeah) Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (oshey) Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (yeah) Ah Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (oshey) Vanity, vanity Vanity upon vanity Everything u see now One day hin go vanish (till fade) Shobamz mix
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891