
Gbo giri, kiri gbo Gbo giri, kiri gbo Ewure ku, enu e run Agutan ku, aso e faya Alfa jona won bere irugbon Who no know, e go know Who no sabi, e go sabi Take it outside, basket I say people get plenty plenty worries People get plenty plenty needs People get plenty plenty Things wey dey worry them for mind So my brother no dey worry Pray to God for all you need Every damn thing wey you want All of them shall come to pass Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go kill you lai lai Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go kill me lai lai Jeje I do my thing I no dey do their thing They say I do 19 (Jeje) I dey jaiye lo with my team We no dey bugati, na we dey do party (Jeje) Can’t shout dem no cash out today (Jeje) Stand out dem no stand out (Jeje) Standard dem no standard Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow Kete kete, ta ni mo gbe Eran agutan, ta ni mo kan Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare Ogun orun ba n wa se fun won se I say people get plenty plenty worries People get plenty plenty needs People get plenty plenty Naijalyricszone.com Things wey dey worry them for mind So my brother no dey worry Pray to God for all you need Every damn thing wey you want All of them shall come to pass Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go kill you lai lai Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go kill me lai lai I no dey wish another man bad oh I no dey trespass for another man yard oh (Jeje) Money na dongo manyaro I just wanna cruise in my mercihalago (Jeje) Environmental sanitation I do that everyday Just to eliminate all the bad bad eggs around me eh Kete kete, ta ni mo gbe Eran agutan, ta ni mo kan Ta l’eni na ti n yo mi lenu jare Ogun orun ba n wa se fun won se I say people get plenty plenty worries People get plenty plenty needs People get plenty plenty Things wey dey worry them for mind So my brother no dey worry Pray to God for all you need Every damn thing wey you want All of them shall come to pass Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go kill you lai lai Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Gbena woju oloro Inferiority complex no go kill me lai lai I say people get plenty plenty worries People get plenty plenty needs People get plenty plenty Things wey dey worry them for mind So my brother no dey worry Pray to God for all you need Every damn thing wey you want All of them shall come to pass Jeje jeje, jeje, jeje, jeje, jeje, jeje
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Olamide
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



