
On the beat na 2kriss e All the girls dem want to kiss e Oya o na na na na na na Sare wa gba banana O ro ro ro ro ro ro Α da da da da da da I no fit lie o Dansaki re You carry body you fine o Eh oh my boo Dansaki re Aponbepore baby hold me tight Dansaki re Naananananaa Dansaki re Naananananaa Dansaki re Heba Wanna roll wanna roll wanna roll roll roooll eh See that low waist so low low low looow Ride me like e the horse wey dey Polo lo looo See your front see your back i dey kololooo I dey kololo Chiwendu you are blowing my mind See the way that wine oya press rewind… rewind That wine, oya do that wine Make you shack all of them wey dey weep on the line Chidinma know, ki Yinka know, mi fe m’eran lawo ori mi ma lo Baby i know say you wan roll Why you dey dull oya baby go low Eh Oya o na na na na na na Sare wa gba banana O ro ro ro ro ro ro Α da da da da da da I no fit lie, Dansaki re You carry body you fine o Eh oh my boo Dansaki re Aponbepore baby hold me tight Dansaki re Naananananaa Dansaki re Naananananaa Dansaki re Heba Tell the girls wey dey show kan ye polowooo When my girl put it down dem dey sorroooow Zomana amina just dey kololooo Fafer dey kudi dey baby molowooo Baby molowo Testing one two I know you want to Show me pepper what you gon’do Please stop dreaming f’omi boju Lets leave the dream ka jo sere moju Oya o na na na na na na Sare wa gba banana O ro ro ro ro ro ro Α da da da da da da Oya o na na na na na na Sare wa gba banana O ro ro ro ro ro ro Α da da da da da da I no fit lie, Dansaki re You carry body you fine o Eh oh my boo Dansaki re Aponbepore baby hold me tight Dansaki re Naananananaa Dansaki re Naananananaa Dansaki re Heba Oya o na na na na na na Dansaki re Sare wa gba banana Dansaki re O ro ro ro ro ro ro Α da da da da da da Baby skilashi 2kriss Olamide baddo baddest hardest bigbanks oshe Shoutout to my ladies dem All my london girls Heba Oya na, ladies dem All my yankee babes, lagos babes Thank you thank you I love you all You are too poposi poposi
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Olamide
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




