
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my… oh my) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my… oh my goodness ohh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh Oya; oh my God; they want to start again They want to start dey yarn; they want to start to complain They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain Those kind matter wey dey cause me pain I maintain to sustain, when I no see the cake Monkey dey work, Baboon dey chop I dey hustle in vain How man go carry plane dey go Costain? Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain (Ehh; oh my; oh my) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my goodness; oh oh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my… oh oh) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my… oh my goodness oh ehh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh Why you make the kids cry? Why' you killing one another? Strong face for your brother, like Custom wey dey border But, nothing mega, nothing pai No dey bother; cause' I know someday, we go need each other But, till then, make you stay for your lane If I say the water white; no dey tell me you plain Respect my point of view; no look me like am insane Insane; ehh; no look me like am insane Cause' I dey tell you my pain When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain Poor man dey pack water inside him house with him plate Him plate; ehh; enough propaganda; tell them 'Da Pada!; What is good for the geese, is good for the gander And the youths are not confused We just dey wait make them finish before we go loose am Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my goodness; oh oh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my… oh oh) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba (Oh my… oh my goodness oh eh) Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my; oh oh; oh my) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh (Oh my… oh my; oh my goodness; eh eh) Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Olamide
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



