
O. T Live: Intro Ehen Ehen Ehen Fireman Flow O.T Live: Hook Pala Pala Boom Boom Pala Pala Boom Boom Pala Pala Boom boom Pala Pala Boom boom boom Boom boom boom Boom boom boom O.T Live: Verse 1 Pala Pala move like Castro O.T take the lead then the rest can follow I have been in the north dan amino Kano So when I say move, I know amino can o Cynthia on a low say she like to swallow Hit that on the deck like my bro from Cairo Still remember nights wey we no get Claro But now we Dey ball but no John Agaowa woah See as we Dey move all night o Make you move your knee like person wey don kpo You no get money but you don be Uncle So no lose self cause that shit be uncool Live too sweet for person wey don cum Na person wey die na Im lose for junction Me no get time to Dey throw no tantrum But my Team higher, cause O. T e don conquer O.T Live: Hook Pala Pala Boom Boom Pala Pala Boom Boom Pala Pala Boom boom Pala Pala Boom Boom boom Boom boom boom Boom Boom Boom O.T Live: Verse 2 Doubt so expensive Even I can’t afford it In a couple of years I would be up on the forbes list Girls dem ah med and them mad cause the flow If no be God I for mad when I flow sick Damn but Depression fit to kill a Man The party don Dey hot oya jump around Na God gimme light wey I bless this sound And Na this still light wey Dey Help me hold my Woah See as we Dey move all night o Make you move your knee like person wey don kpo You no get money but you don be Uncle Bros no lose self cause that shit be uncool Live too sweet for person wey don come Na person wey die na Im lose for junction Me no get time to Dey throw no tantrums But my Team higher, cause O. T don conquer O.T Live: Hook Pala Pala Boom Boom Pala Pala Boom Boom Pala Pala Boom boom Pala Pala Boom boom boom Boom boom boom Boom Boom Boom
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни O.T Live
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891