
Chisom na the first person wey I dey call I no wan know wetin anybody talk She dey try avoid me, she no want love I understand you’re scared, you wanna make a choice You no know if I be right or wrong You promised to be straight no playing along Biko baby mo, you gave me your word I’ll be growing with you I wanna learn to love you Girl I Love You You Love Me You dey show me attitude I show you gratitude I wanna understand you You should understand me My Plan is to make you smile Never to make you cry Chorus: (Noza Jr.) But why e be say, you dey hit my phone Why e be say, you call me your own Why e be say, you come my house Girl I can see love in your eyes (Girl) I can see love in your eyes Verse 2: (Sammy Ojo) Girl normally I’m not this emotional Oh So don’t take this personal Oh So why you come dey treat me like this You dey stress me and I come around like this Baby you be getting optional Always choosing what is critical Girl I know like sometimes we dey argue till its physical This is spiritual It feels like the angel of love fights a demon inside you That is why I say girl I Love You You Love Me Give me attitude When I dey show you gratitude I wanna understand you You should understand me My Plan is to make you smile Never to make you frown Chorus 2: (Sammy Ojo) Why e be say, you dey call my phone yeah Why e be say, you call me your own oh Why e be say, you still dey come my house yeah I can see love in your eyes I can see love in your eyes Bridge: (Noza Jr.) And this one no be crush I’ll make you blush I’ll chase after you Till you give me your heart Love is no race So I no dey rush You done make me craze I go dey your dommot Chorus: (Noza Jr.) Girl why e be say, you dey hit my phone Why e be say, you call me your own Why e be say, you come my house I can see love in your eyes Outro No you can’t fight it, No you can’t fight it I can see love in your eyes girl (Oh oh oh oh yeah) I can see love in your eyes girl I can see love in your eyes girl I can see love in your eyes (Vibes)
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Noza Jr.
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
