
Dem come fish our water empty Dem come chop our oil plenty Come take resources away Come take all our riches Dem come use us as dem store For raw material to make them rich Oh brother, brother, bross wetin Sister, sister, sis Wetin we dey do the, the, the Wetin we dey do dem thief, thief Where we dey wen dem own, own us What we sow na I we go reap Wetin we dey do the, the, the Wetin we dey do dem thief, thief Where we dey wen dem own, own us What we sow na I we go reap Tell me wetin I go do 'Cause I dey loss in d sins in d flesh of d world Lord, forgive wouldn’t save my soul from dying Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh It don teh wen u dey do me like dis Oh, but right now I no go take am no more I go open my mouth, go tell you wetin I dey feel Wetin we dey do the, the, the Wetin we dey do dem thief, thief Where we dey wen dem own, own us What we sow na I we go reap Wetin we dey do the, the, the Wetin we dey do dem thief, thief Where we dey wen dem own, own us What we sow na I we go reap See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us Where dem come take us, dem take us go iyunda Use as dem slave Wetin we do dem Wetin dem do us
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Nneka
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

