
Shebi I be half caste, because I carry colour follow body, borrow pose Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed I be Naija reggae, I be warri reggae Dem born me near Okporikoko village I be warri reggae, dem say I be waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster Waffi reggae, I be Naija reggae Dem born me near Okporikoko village I be warri reggae, dem say I be waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own But you must confess, na my local way dey sweet you pass Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me I be Naija reggae, I be warri reggae Dem born me near Okporikoko village I be warri reggae, dem say I be waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster Waffi reggae, I be Naija reggae Dem born me near Okporikoko village I be warri reggae, dem say I be waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster Naija reggae, warri reggae Dem born me near Okprikoko village Warri reggae, waffi reggae Dem see me for your Lagos city poster I be Naija reggae, I be warri reggae Dem born me near Okporikoko village I be warri reggae, dem say I be waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster Waffi reggae, I be Naija reggae Dem born me near Okporikoko village I be warri reggae, dem say I be waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Nneka
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


