
When I no get doe, when I no get doe Everybody tell me no, everybody tell me no But now Baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh You see when I never blow, when I no get doe Ohema dey tell me no, Nkechi dey tell me no But now baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh Destiny, dem no go fit change destiny Dem be no invest in me, dem be de lose interest in me I go dey cry, I go vex and then I go down on my knees especially When mama holla pe mi oma ti juen since yesterday But ni sin, money log everyday Wo ni kilotunde, sh’abiola lo tunde yi Level wo no tun me de yi, lo tun mu de yi Pattern wo lo tun mu de yi Awa ni leader new school Aboki ta ba ja, ani sonuku Wo, money no dey tire, bado no dey tire, everyday na fire When I no get doe, when I no get doe Everybody tell me no, everybody tell me no But now Baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh You see when I never blow, when I no get doe Ohema dey tell me no, Nkechi dey tell me no But now baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh Ife onye ga abu na uwa Nya bu ihe oga abu Nwanne ebe onye ga ano nu uwa oh Nya bu ebe oga eje oh Uwa si na akala aka oo Gone are those days mgbe ezigbo owu na asa’m o Mgbe ata na agba’m oo Now I don' get doe No you see all these okpeke no fit drop me low Dem no fit tell me no Ihulanu uwa chiga achiga Now anyi kuga akuga Ima na ifeoma so mu-oo ha eeh! When I no get doe, when I no get doe Everybody tell me no, everybody tell me no But now Baba God change am for me eh, ah ah Life is Eazi, oh Ngwanu, when I never blow, when I no get doe Ohema dey tell me no, Nkechi dey tell me no But now baba God change am for me eh, ah ha Life is Eazi, oh Ahhh, ah ah ah, eh eh eh eh, ah ah, eeh, na na, naa Zaga dat Ahhh, ah ah ah, eh eh eh eh, ah ah, eeh, na na, naa Zaga dat It’s your boy Eazi Life is Eazi, oh Haha, Zaga dat
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Mr Eazi
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


