
I remember when I used to ask you say Bebe you go wait me shey I remember when I used to call you bae But now I no dey call again Shebi you go wait for me oh no no no (x2) Lately I’ve been forming bad boy jagaban Lately you’ve been asking why you gon act like that Ee be like say Dem do me juju for calabar Ee be like say dey put my name inside calabash Bebe I’m sorry oh I know I’ve been doing you so corny oh Odo you fit wait abeg I’m coming oh I’ve been trying to find myself I’m on it oh Hold me (x4) I fit tear my shirt for you I fit off myself for you Hold me (x4) I know I sound so crazy now But girl I’m fucking crazy now Shebi you go wait for me oh no no no (x2) Shebi you go wait for me oh no no no (baby wait for me) Shebi you go wait for me oh no no no (baby wait for me) Waiting for me now Hoping that you waiting for me now Baby don’t leave now Hoping that you waiting for me now Abegi wait (x2) Waiting for me now Abegi wait (x2) Oh ee yeah yeah
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Mayo-San
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
