
Jekun jekun, no mi no Dakun dakun, lo mo Jekun jekun, no mi no Dakun dakun, lo mo When you sitting on me door, me I fit see the pain in your eyes Sit don pon me and hands take ah, your body is so unstable The way e dey do you, I wan make you tell me no lie Have no fear, I go treat you right You go sleep well till d daylight Give you the medicine make your body no run down When I finish with you, your body go calm down Emergency emergency This kin thing I never see Emergency emergency This kin thing I never see Temperature high on love If you let me girl I go give you love overdose Temperature high on love If you let me girl I go give you love overdose Jekun jekun, no mi no Dakun dakun, lo mo Jekun jekun, no mi no Dakun dakun, lo mo Jekun jekun, no mi no Dakun dakun, lo mo Jekun jekun, no mi no Dakun dakun, lo mo Omo na only God oh Wey dey save person oh But I go do my best Abeg be my guest You know say na experience Na him dey teach person And with some intimacy No intricacy Give you the medicine make your body no run down When I finish with you, your body go calm down Emergency emergency This kin thing I never see Emergency emergency This kin thing I never see Temperature high on love If you let me girl I go give you love overdose Temperature high on love If you let me girl I go give you love overdose Jekun jekun, no mi no Dakun dakun, lo mo Love overdose oh Jekun jekun, no mi no Dakun dakun, lo mo Love overdose oh
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни May D
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



