
Dr. Sid, Don Jazzy Ego dikwa beautiful Oyoyo Oh yea Kawa kawa I say now is the time to know the people who got the money Izi gbonti money The don dorobucci money, not ordinary money 1 (Don Jazzy) Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh Any man wey get big money, call am dorobucci oh eh Don Jazzy you get big money, you be dorobucci oh eh Igho Sanomi, oh my God, you be dorobucci oh eh Okofemala Igidiriza, you be dorobucci oh, good man Niyi Oguntoyinbo, chai, you be dorobucci oh, chairman Tuale for the man they call don one, you be dorobucci oh eh The dorobucci of dorobuccis, biggest dorobucci oh eh (Dr. Sid) Dorobucci no dey carry last Dorobucci over everything Dorobucci na the oga Dorobucci na the baba oh Dorobucci no dey carry last Dorobucci na the heavyweight Dorobucci over everything Dorobucci na the oga oh (Don Jazzy) Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, / Doro doro bucci oh, ibo yio ma, / Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/ Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times 2 (Dr. Sid) Pause to think of some dorobuccis The dorobuccis wey dey reign for the streets When they enter the place, they be feeling their p Oya put up your hand say dorobucci Ayiri na dorobucci Ahmadu na dorobucci Dangote na dorobucci And Otedola na dorobucci Oh my God, oh my God is dorobucci That woman of steel is dorobucci Mummy Aladura na dorobucci Lady Don Dada dorobucci Jim Ovia na dorobucci Dr Sid na dorobucci Tunde Folawiyo na dorobucci With God the father dorobucci (Dr. Sid) Dorobucci no dey carry last Dorobucci over everything Dorobucci na the oga Dorobucci na the baba oh Dorobucci no dey carry last Dorobucci na the heavyweight Dorobucci over everything Dorobucci na the oga oh (Don Jazzy) Don doro doro bucci oh, ibo yio ma, / Doro doro bucci oh, ibo yio ma, / Doro doro bucci ah ah ah, ibo yio ma,/ Doro doro bucci oh, ibo yio ma, /Repeated 4 times
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Mavins
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
