
Keenah GH You know me ano dey give a… (*Penalty*) How dey ting dey ebe so ago talk Oh yeah! oh yeah! oh yeah! Shout outs to my boys Salty, hey! Hook: Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Verse 1 (Shatta Wale): See I just start Plenty money wey I just pack Charley de song bad Edey heat everywhere, we dey conquer I get contact for Europe dem wan sign me contract Salty adey lie? (No) We no dey spend time for Dubai, (yeah) Shordy, you for know seh me and you for do collabo Babes dey call me honourable 'Cuz dem know seh me I get de dough Jee noko ni, je noko ni wɔnfee Shika ni wɔ kpeɔ, jee ni wɔ kɛ ntee Party for de girls, for de boys, we dey do am everyday Hook: Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Verse 2 (Shatta Michy): Chale no space My husby dey reign, no race Shatta Michy no dey look face Anything you go say ebi my back-case Herh, me abi high time Zenith College my school days Everybody know abi cool babe Adey tie haters like shoe lace You know me ano dey gree When adey drive adey speed for de street All I dey hear be «Shatta Michy, Shatta Michy» My fans be real Oh! Gosh Ano be d-bee? (yeah) Ano dey look sweet for de TV? (yeah) Me and my gals no dey hustle for de street? (yeah) Container with swag come see me Hook (Shatta Wale & *Shatta Michy*) Adey want your money Go daddy, Go daddy I want your money* Go shordy, Go baby Do you want my money? I want your money* Verse 3 (Shatta Wale): Everybody know abi de guy 24/7 dem dey call my line So you seh Shatta Wale no dey try? I shock for you oo brother (Haha!) Chale Jah bless Adey see haters like mattress Adey sleep on dem so no stress Herh, you no be one so no vex Every gyal know I get capa Kofi Boat bo ji npapa Mo ma me MIC na mɛ shatter This be my time shut up Ei see koliko Wey wan thief my money oo Two known things go kill you Chale ano dey feel you Thank you Hook (Shatta Wale & *Shatta Michy*) Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Go Shordy, Go Shordy Adey love your body Adey want your money Go daddy, Go daddy I want your money* Go shordy, Go baby Do you want my money? I want your money* Outro (Shatta Wale): Go shordy Vanessa, eh! eh! eh! Go shordy Beyonce, eh! eh! eh! Go shordy Chesca, eh! eh! eh! Go shordy Hajia4Real, eh! eh! eh! Shordies dey worry HAHAA!!!
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Majesty
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


