
Who no know go know Who no sabi go sabi Unchained XL, Skunkadelic, Mapadi No be gari make you soak am for your brain E go marinate Three bad guys about to blow With no hand grenade Elevate to grace Na di vision No be fake stay around hair Like weave-on Real nappy afro from the roots Culture installed in system from youth I rebuke (Holy Ghost Fire!) Any evil come against us Omo Naija Aj boy Raised in Lagos Independent, I no dey ask for favours Everyting dey cost No ting as free labour Only if you be slave in the old days Now that they mentally control our behaviour The only way to break free na knowledge Diet no be only food but also information Na wetin dey know? (Eh hehn) Yeah (yes) See dem times we dey hustle We no get Say na wetin dey know? (ah-ah) Yeah (Yes now) We dey do our ting We no send Say na wetin dey know? (Eh hehn) Yeah (Omo naija) Omo naija to the end Say na wetin dey know? (Wetin dey know) Na wetin dey know? (Wetin dey know) Yeah Na wetin dey know Yup Culturally piecewise Frankenstein Pops was a Victor (uh) Moms was a mastermind Creative with the condiments They cast the lots and played hopscotch with continents That’s why I’m confident (sabi?) See I’m descended from a lineage of dominance (woo!) Bars off the Richter when I fill em with my common sense And yet, I’m always deeper than the speakers of the obvious (uhuh) Ha, now that’s what I call intelligent flow (sabi) Stay underground but I shine with a hell of a glow Planes notice me from the sky, where I’m planning to go (Eh hehn) Ok, I’m from the land where the melanin grow Lackin' a little but my stature is the evidence tho (yeah) That’s no pinocchio, true speech (uh) Seldom in a two-piece (uh) Just an Isi-agu with some blue jeans (woo) Gathering that loose leaf Got the tools for consciousness-improving An old schooler teaching them a new thing (yeah yeah) Na wetin dey know? (Oya) Yeah (Yes) See dem times we dey hustle We no get Say na wetin dey know? (Biko) Yeah (Mechi ọnụ) We dey do our ting We no send Say na wetin dey know? (eh hehn, haha) Yeah (omo naija) Omo naija to the end Say na wetin dey know? (wetin dey know) Na wetin dey know? (wetin dey know) Yeah Na wetin dey know An upbringing that uplifts One gift every child is owed On the road of success Some drift like Mustangs Others do their own tingalingaling Like Shabba Ranks Naija peeps going places like stamps Everyting wey I yan I don see am first hand Like the best man Invest in educatin' our people Whether Yoruba, Hausa or Igbo Jeka jijo ayo. Da won pada si ibi ton tiwa ti won ba fe so otoro Never draw slow like ogbono In this modern warfare called life We do not fear Come prepared for the final frontier This waayo government have wrecked careers for years With nuff BS out the rear Dem go tell you this Con turn they back Pioneer’s on the attack Na wetin dey know? (Wetin dey know) Yeah (Uh huh) See dem times we dey hustle We no get Say na wetin dey know? (Wetin dey know) Yeah (Eh hehn) We dey do our ting We no send Say na wetin dey know? (Wetin dey know ye-ye-yeah) Yeah (hey) Omo naija to the end Say na wetin dey know? (wetin dey know) Na wetin dey know? (wetin dey know) Yeah Na wetin dey know Ay UXL, Magugu, Skunkadelic Ndi-Naija (Naija) (Yeah ay ya) Auckland City, Cardiff (ha) Ay Wetin dey know Wetin dey know Wetin dey know Wetin dey know Ay ay ya Wetin dey know Wetin dey know Wetin dey know Wetin dey know Skunkadelic Wetin dey know
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891