
Ooooo yeah Lord VeeJay chilling with Lord VeeJay I go must confess my love inside police station Biko no carry me no carry me go police station o Dem go address my case inside police station No carry me no carry me go police station o I think I should confess my love o Oh yeah I go follow you for life o baby Oh yeah I go dey try my luck o Oh yeah Until you fall inside my trap o Oh yeah Baby girl you body bad o Everybody know say your body nice oh You high me with your sexy figure eight o I no fit lie girl I no fit wait o baby I wan take you anywhere you wan go Mami make we ride in my Gallardo If I take you straight up to my condo I go chop you like an avocado Omode yi follow me dance o Omode yi enter my detention Make I yarn you nothing but the truth o Me I dey get my money in large o So I go take you anywhere you wan go Mami make we ride in my Gallardo When I take you straight up to my condo I go chop you like an avocado I go must confess my love inside police station Biko no carry me no carry me go police station o Dem go address my case inside police station No carry me no carry me go police station o Abeg I will confess, my love o Oh yeah I will follow you for life o baby Oh yeah I go dey try my luck o Oh yeah Until you fall inside my trap o Oh yeah Oh yeah
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Lord Veejay
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


