
Make I nack you one tory Of Chibuzor na Naija guy If you listen carefully E fit be e fit be me There’s a story before glory A light after the night Sake of say you fall before E no mean say you will rise no more (ooh yeah) Get up off the floor Get your feet back on the ground oh yeah (repeat) 2: Chibuzor sweat, everyday na hustle E go dey waka kurukere for sun Even sef e don taya for Naija Taya for work o, taya for di stress Sake of say there’s no money No mean say there’s no tomorrow Chibu, u dey too worry Raise your head up make you see There’s a story before glory A light after the night If you’ve fallen once before, E no mean say u will rise no more (ooh yeah) Repeat Bridge: If you’re like Chibu If you’ve ever been there Get up for justice ooooooh Get up, Get up Get up for tomorrow For the sake of your children Get up for liberty Oooooooh get up, get up Get up for peace Get up for truth yeah Get up for Naija o, oh Get up, get up, And if you believe dat Nigeria will be beta Get up in solidarity Oh ooh oh get up, get up Get up, get up (don't mind the struggle) Don’t mind dem bad belle o Oh oh oh … Get up, get up Get up for what, for what you believe in Oh oh oh oh… Get up for truth, get up for peace ooooooo get up, get up When God has said Yes, No man can say no Get up for success Chibu dey carry go Weeping endures, endures for a night When morning comes, the light wil be bright Tell all the mothers, tell all the fathers All of my brothers, all of my sisters… Ohoh oh oh oh, oh lala la la la la…
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Lara George
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


