
Ma. Mavin Eehhh… Eehhh Korede Bello, Don Jazzy Again o Omo olope MegaSuperstar O Oh nana I don get alert Godwin…, and I don pay my rent Godwin Them be wan fall my hand but Godwin, Them be wan kill my joy but GodWin I say anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O Anything them do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O I don change my name to Godwin and omo I don buy Motor Godiwin Them say my market no go sell but Godiwin, and them be say I no go blow but Godiwin (yeah oh my Brother) Make them try their luck my God go wiiiiin o my God wiiiiin o My lord go win O Anything them do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O As you don pass exam na GodiWin (Ehen), and them be say you no go pass but GodiWin (Ehen) You wake up see today Na Godiwin (ahaa) Robbers dey rob them no see you Brother (na GodiWin) dem no see you my sister Oya Bellovers Na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O Anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O As na your wedding day Na GodiWin, and e don tey wey you dey find but Godiwin (ehen) See we go pop champagne today Godiwin (ahaa) and we go dey dance e dance e dance cos GodiWiiin O Elelele Anything you win Na GodiWin and if you win election my brother GodiWin Like If you wini contract my friend na GodiWin and if you check the countdown my brother GodiWin And if your market Selelelele Na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O Anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O Why you no go dance na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O Anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O GodiWin
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Korede Bello
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





