
Hmmm Shey na me be this See my life don better See the shame don waka Dem no go know say you don suffer Dem dey Cal you ajebutter But you be real ajepako See the levels don dey change E makes me wanna give again Wanna love again No be today, e don tey Na because I believe Na because I believe, because I believe Na because I believe, because I believe Ohhhh Na because you believe, because you believe Na because you believe, because you believe Somebody wey believe go say Na because you believe, because you believe Na because you believe, because you believe Mummy no be you be this Remember say Dem no believe say You go marry happily You and daddy Raise your pikin, raise your pikin_pikin And all of them go be super-pikin, super-pikin, super-pikin Just like me Uhh ohhh Na because you believe, because you believe Na because you believe, because you believe Ohhhh uhhh Na because you believe, because you believe Na because you believe, because you believe I believe in you (because you believe) You believe in me We believe in God o (because you believe) Imagine say, you no dey play lotto You still dey drive correct motor Imagine say, you no do magomago Take commot for ajepako Imagine say, I go die one day But my name go remain, reigning So great yeah In Jesus I believe, believe uhhh Na because I believe, because I believe Na because I believe, because I believe Na because you believe, because you believe Na because you believe, because you believe Yea yea uhhh Sing with me Na because you believe, because you believe I believe in you, you believe in me Na because I believe, because you believe We believe in God o Na because I believe, because you believe Mummy believe, daddy believe, brother believe, sister believe (Na because you believe, because you believe) Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o What you believe you get, you get what you believe Abegiiii, stop to vex o I can’t repent o Baa mi loni, loni O ni kin woke, o ni kin woke O fe somi doge If I believe, o fe somi d’osha Yes indeed Laye ti mo wa I believe, I will live, I’ll be rich Yes indeed, I believe
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Kore
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


