
Ah! Customer is always right i tell you (Chorus: Koker) I don’t wana sing — i don’t wana sing Now i wana sing You don’t like the song — now you hear the song Now you like the song You don’t wana love — You don’t wana love Now you fall in love You don’t wana touch — you don’t wana touch Now you don dey touch You don’t wana kiss — You don’t wana kiss Now you don dey kiss You don’t wana ah — you don’t wana ah Now you don dey ah (Hook) Oya give them — give them Oya give them Funwo too Oya give them — give them Oya give them Funwo too Oya funwo — kobax2 Oya funwo — koba ema funwo — koba funwo — koba — funwo No tell me what i know (what i — what i know) Na me know hpow much wey dem pay for show — wey dem pay for show When dem demand, me i supply Which one be your own I do my own — plus why you come dey bone Ibiti mofelo — fekilo Mofekiri shiriti mafildu Anything dey go I go dey match dey go As them dey want am oo I go dey give them oo You don’t wana love — You don’t wana love Now you fall in love You don’t wana touch — you don’t wana touch Now you don dey touch You don’t wana kiss — You don’t wana kiss Now you don dey kiss You don’t wana ah — you don’t wana ah Now you don dey ah (Hook) Oya give them — give them Oya give them Funwo too Oya give them — give them Oya give them Funwo too Oya funwo — kobax2 Oya funwo — koba ema funwo — koba funwo — koba — funwo Na from cross from pikin dey work — small pikin dey work And na from work man pikin dey chop — man pikin dey chop After we chop man pikin must fvck — man pikin must fvck They wan see the end but we no get bus-stop Ibiti mofelo — fekilo Mofekiri shiriti mafilodu Anything dey go I go dey match dey go As them dey want am oo I go dey give them oo You don’t wana love — You don’t wana love Now you fall in love You don’t wana touch — you don’t wana touch Now you don dey touch You don’t wana kiss — You don’t wana kiss Now you don dey kiss You don’t wana ah — you don’t wana ah Now you don dey ah (Hook) Oya give them — give them Oya give them Funwo too Oya give them — give them Oya give them Funwo too Oya funwo — kobax2 Oya funwo — koba ema funwo — koba funwo — koba — funwo
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Koker
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


