
As I don dey wait E be like say YOU don dey tey but I’ll praise YOU in advance praise YOU in advance, LORD I suppose dey wonder why where the answer dey still I’ll praise YOU in advance praise YOU in advance, LORD I never see YOU owe person YOU no be man YOU no wayo person. I don see where YOU dey bless person BABA I know say YOU go too bless me All the people wey dey try person go wear buba wear agbada follow me come merry I yadah in advance I Praise YOU in advance praise YOU in advance praise YOU in advance Without shishi, or an obvious reason I praise YOU in advance praise YOU in advance BABA I never get alert still e no mean nothing I praise YOU in advance praise YOU in advance I never see YOU leave person wey dey follow YOU day and night YOUR real person All the people wey dey confuse person must repent or them go know say YOU be STRONG PERSON Unto say YOU no dey quick dey vex, nor be say make we dey carry YOU play play I yadah in advance. I Praise YOU in advance, praise YOU in advance, praise YOU in advance. And if the promise never comes I take it, it’s my fault I know YOU as an unfailing GOD So let it be my fault I Praise YOU in advance praise YOU in advance praise YOU in advance Praise is what I do Praise is what I do Praise is what I do I give YOU in advance Give it all to YOU, Give YOU in advance OHHHHHHHH Praise is what I do I give YOU in advance Take it in advance
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Kenny Kore
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

