
Oya cumbala scambala umbah ehh Its Kelvin Boj Na higher higher we go dey go oo And lie lie lie lie we no go broke o I don see many things for this world o You no fit do am by your power na by God o Plenty plenty things don happen wey dey make me Scream and shout everyday Na higher higher we go dey go o First of all I’m 'a put in work Cus man must wack and man must chop oh Its pretty simple if you work very hard ain’t no man can stop you with time Na higher higher we go dey go oo Ain’t no time for kurukere waka Cus even Sars sef go want to chop and kpai for the matter Aaa hayyy Paid mi tele me jeh ka gbagbe everything wey cus fight between us Na higher higher we wan dey go oo ehh Na higher higher we go dey go oo And lie lie lie lie we no go broke o I don see many things for this world o You no fit do am by your power na by God o Plenty plenty things don happen wey dey make me Scream and shout everyday Na higher higher we go dey go o ehh Na higher higher we go dey go o If you do you no do them go still dey talk So I’m 'a keep my mind on my grind non stop My mama told me never take no man for granted and the world will be yours Na higher higher we go dey go oo Don’t be fooled by what you might think they got Cus its never what it seems from afar its not Ogbeni Chairman fit dey package but dey drink garri for him house Na higher higher we wan dey go o Na higher higher we go dey go oo And lie lie lie lie we no go broke o I don see many things for this world o You no fit do am by your power na by God o Plenty plenty things don happen wey dey make me Scream and shout everyday Na higher higher we go dey go o ehh Na higher higher we go dey go o
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Kelvin Boj
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
