
From today, I be bureau de changer I get am for pound, I get am for Dollar Spend the money eh, alhaji naira And if e finish, we call e-money eh (e-money dey come) eh As a bureau de changer (as a bureau de changer eh) A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer) Number one bureau de changer (number one bureau de changer) Standard bureau de changer (standard bureau de changer) Oga (ehn) spray the Naira (ok) After the Naira make you spray the dollar oh (No time) eh Kcee, number one baller (very big boy) And when I ball I dey spray the dollar oh Na one life wey we dey live no another As we dey ball make we still dey thank jehovah Ngwa putawa putanu ntanu kaitawa ego (chop money) Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (everybody let’s go) From today, I be bureau de changer I get am for pound, get am for dollar Spend the money eh alhaji naira (alhaji damburuko) And if e finish, we call e-money eh As a bureau de changer (as a bureau de changer eh) A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer) Number one bureau de changer (number one bureau de changer) Standard bureau de changer (standard bureau de changer) Asanwa (nne) do u remember (of course) I been dey chike you na back in December I send you WhatsApp nne you no dey answer. (why na) I pray to my God oh, e really answer Na one life wey we dey live no another As you dey ball make you still dey thank jehovah (common common eh) From today, I be bureau de changer I get am for pound, get am for dollar Spend money eh, alhaji Naira And if e finish we call e-money eh (e-money is coming) eh As a bureau de changer (a bureau de changer eh) A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer) Number one bureau de changer (number one bureau de changer) Standard bureau de changer (standard bureau de chnager) Bureau de changer (just take it and go) Bureau de changer Standard bureau de changer (standard ballers) International bureau de changer Na one life wey We dey live, no another As we dey ball make we still dey thank jehovah Ngwa putawa, putanu tanu kaitawa ego Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (from today)
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни KCee
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




