
Kash Nation, in the building ! Me I don come with wahala I don come with Wahala Say me I don come with the banger Ebi you wey go shout Ebi you go hala Me I don come with the raba I don come with the banger (banger) Say me i don come with wahala Ebi you wey go shout Ebi you go hala Aaaaah ehh All the girls dey go down low Ooooh ahh All the boys dey fill high re Aaaaah ahhhhhh All the girls dey go down low Ooooh ahhhhhh All the boys dey fill high re Mehn i don dey underground oh (ground oh) I don sow for the hustle (hustle) We don tey for the struggle But nah dis year dis year we go bubble Na me dey aim high no Abaga (baga) We dey for the street we the hustlers (hustlers) And when you see Kash you go hala And if you think you’re bad I am badder Sumomi girl make you go down (go down) Make you rotate for the men dem (men dem) And make you no start to dey form Cos i know say later you go humble Bridge* They don’t know who we are Only Jah can change a life People fall and people rise Now my blessings testify Where the money dey I dey wan go (wan go) So make you no stand for my lane oh (lane oh) Gimme format make i throw oh (throw oh) Gimme good work make e pay oh Me I don come with wahala I don come with Wahala Say me I don come with the banger Ebi you wey go shout Ebi you go hala Me I don come with the raba I don come with the banger (banger) Say me i don come with wahala Ebi you wey go shout Ebi you go hala Aaaaah ehh All the girls dey go down low Ooooh ahh All the boys dey fill high re Aaaaah ahhhhhh All the girls dey go down low Ooooh ahhhhhh All the boys dey fill high re KashNation we the new style (new style) KashNation we the new school (new school) We give dem kush make dem go high And we give dem book make dem go school Now the small boy turn biggy man (big man) KashNation we’re bigger than (big than) Shoutout to my goons up in Ghana (akwaaba) Cos right now we going Standard Mayaze no Make you tell them Wetebe Tano Metishe Down (she down) Na for dis place we go shutdown You go know say Kaki no be leather Bridge* They don’t know who we are Only Jah can change a life People fall and people rise Now my blessings testify Where the money dey I dey wan go (wan go) So make you no stand for my lane oh (lane oh) Gimme format make i throw oh (throw oh) Gimme good work make e pay oh Me I don come with wahala I don come with Wahala Say me I don come with the banger Ebi you wey go shout Ebi you go hala Me I don come with the raba I don come with the banger (banger) Say me i don come with wahala Ebi you wey go shout Ebi you go hala Aaaaah ehh All the girls dey go down low Ooooh ahh All the boys dey fill high re Aaaaah ahhhhhh All the girls dey go down low Ooooh ahhhhhh All the boys dey fill high re Bridge* They don’t know who we are Only Jah can change a life People fall and people rise Now my blessings testify Where the money dey I dey wan go (wan go) So make you no stand for my lane oh (lane oh) Gimme format make i throw oh (throw oh) Gimme good work make e pay oh Outro* KashNation baby Zeyyyy Buammm
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891