
Hoh Hoh Hoh Hoh You got one life to live Listen So many many things I want to say There’s no much time to say it So many people wey you call your friends Them be friend-enemy, friend-enemy Na them go sell you Na them go shock you Them go be with you when e good Run away when e bad Them be oyojo Abi ndiojo Na them go run you down Oh oh Them wan to bring you down Noh Noh Noh Noh Noh Noh Noh Noh Noh (Bridge) So no matter how you try please your another man Another man go chop him own and turn around Because you no no say you know the other man (E no no say you know the other man) Why you they deceive Why you no dey see You better Sabi your Sabi (Sabi) You better Sabi your Sabi (Sabi) Cos all I wanna say is Jaiye Ori eh Jaiye Ori eh O meyin ola o (Just believe it’s gonna be ok) Jaiye Ori eh Jaiye Ori eh O oh meyin ola o My brother don’t get lost While looking for another man That the World That’s the life we living in Some say When you give a woman money She go call you honey She go love you That’s the life That’s the life That’s the life (Bridge) So no matter how you try please your another man Another man go chop him own and turn around Because you no no say you know the other man (E no no say you know the other man) Why you they deceive Why you no dey see You better Sabi your Sabi (Sabi) You better Sabi your Sabi (Sabi) Cos all I wanna say is Jaiye Ori eh Jaiye Ori eh O meyin ola o (Just believe it’s gonna be ok) Jaiye Ori eh Jaiye Ori eh O oh meyin ola o (Vamp) You got one life to live One life to live One life (Sabi Ur Sabi) Cos She got one life to live One life to live One life
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни K-Solo
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

