
Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko ko Wuzzurrp it’s me Sister Durrrby U asked for a new song It’s ready Y u open yor mouth? Is your jaw heavy? Utilise the dance floor Make steady Always happy yorself in any condition Just free yor mind clear the confusion U go see, u go find, the solution E go b, clean yor mind from pollution Dey wan mek I fall But I no norr how Wey dey wan mek I stall But I no norr how And dey wan mek I dull But I no norr how I just go to the mall And I blow ten thou 2X See ma hair See ma dress See ma shoes Oh yes See ma phone See ma purse So blessed Its a curse See ma nails On fleek Or the beat Kuvie See ma teeth So neat DJ Track Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko Kikoliko ko ko ko 2X Ok Dey wan mek I fall But dey dey lie bad Dem see u for town too ah dem dey smile pass Villager e come Accra fresh Ask Wan Love Nobody dey show pass we Trust I dey jay my eye den do my tin My future too bright for u to dim I never dey barb y dey dey do so E b my fault say moves make slow? Opportunities dey Chale grab yours Instead of grabbing somebody’s E b dancefloor? 1 time for my brodders wey dey grind more 2 times too for my sisters wey dey grind more I dey chillop for my side chale wot’s good? Free shots for my killers wey dey wan booze Happy yor boddi mek doors open wider Clean heart be the free pass Think twicer Yah… *slow*
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Joey B
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



