
Baba God na your handwork eh No be lie eh Na your handwork eh I say E no easy eh (oh oh oh oh) To dey sing and dey dance And the people dey rejoice eh (oh oh oh oh) My brother, my sister No be today (oh oh oh oh) If e good or bad eh Make we dey thank God eh Baba God na your handwork eh No be lie eh I say no be lie eh No be everybody wey sleep for night Wake up see the light eh See the future is bright eh And e dey enter for eye eh Make you do your best eh Baba God go handle the rest eh Bridge: Even if you no get money (eh eh eh) Dey jolly dey shake body (ah ah ah) No need to dey tear body E fit no be God e e e (ah ah ah) __________ dead body Nobody be __ baby When You fall you go stand up again You try am again Again and again and again Cos e no easy eh (back to Chorus) My people eh On a good day Nobody wey come for this world to suffer eh Na your turn today Another man tomorrow My brother chich Kain life be this eh? Everybody get him own way to follow But e no easy eh (Bridge then Eh eh eh Ah ah ah The true Story be say This music no be today eh The thing been dey start like play play But now we don dey tro wey eh So make una make una serious eh For una business eh Make we dey try to dey rejoice eh (why?) Cos e no easy eh Bridge: Even if you No get money (eh eh eh) Dey jolly dey shake body (ah ah ah) Cos the way you dey vex dey complain E fit no be God e e e (ah ah ah) __________ dead body Nobody be __ baby When you fall you go stand up again You try am again Again and again and again (Back to E no easy eh My brothers and sisters E no easy eh Even if you no get money E no easy eh To sing and dey dance talkless of to Shake body E no easy eh Na your hand work Baba God na your handwork eh Na your handwork eh Even if we no get money We go jolly dey shake body Na your hand work eh E no easy eh
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни J Martins
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
