
All the girls them like that Wen I post on me page them write back You no all the boys them hate that Ant I still dey pretend am laid back you no Follow me to festac you no Girl you know am taste that you no Everything I do, I be legend I be like jimmy jatt Poppin in ma name (carry dey go) Bottles in ma name (pop moet) Shopping in ma name (money trowey) Flexin in ma name (where is caro) Choppin in ma name (roll the claro) Choppin in ma name Orobo get money but Orobo no sabi to shake body Lepa no get money but You no say na lepa sabi Scatter the place If you wan play me corny You no say e no go funny If you dey look me for face You go see say I dey look you for face Shey you feel my p and you dey see How the thing dey be All ma guys dem gees And we keep it 100 and ten degrees Balling is a must Girls dey ma comin in a rush Man dem ma fck shii up and leave And dem ma flying overseas Look at me and look at you All ma niggas fresh There is nothing you can do Do you see, what I see I cannot explain what I feel inside me Pose for the boss (boss) Arrange yourself for the boss Poppin in ma name (carry dey go) Bottles in ma name (pop moet) Shopping in ma name (money trowey) Flexin in ma name (where is caro) Choppin in ma name (roll the claro) Choppin in ma name Orobo get money but Orobo no sabi to shake body Lepa no get money but You no say na lepa sabi Scatter the place
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Ice Prince
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





