
See me now yeh Harrysonging Alter Plate Enemies don go buy kerosene «Arabanko» Dem put my matter for cellophane «Arabanko» They want to eat me like egovin «Arabanko» Dem call aboki say bring some sugarcane «Arabanko» Oohh ahh «Arabanko» There are some things I cannot take E dey for cellophane «Arabanko» Since Linda chop I chew me banana «Arabanko» And politicians no come dey pay again «Arabanko» Now my matter don be like shell work «Arabanko» I born twins, dem jealous me «Arabanko» Internet crash, I get more money «Arabanko» Shame the enemies Oh Ah «Arabanko» Everywhere I go grace dey follow me «Arabanko» I get another sponsor, dem jealous me oh «Arabanko» AlterPlate everybody celebrate «Arabanko» Oh Ah «Arabanko» Dem send hired killers to come finish me «Arabanko» But Jehovah say my pikin no go die «Arabanko» And I thank Gd say father don bless me «Arabanko» Respect don miliki Oh Ah «Arabanko» Enemies don go buy kerosene «Arabanko» Dem put my matter for cellophane «Arabanko» They want to eat me like egovin «Arabanko» Dem call aboki say bring some sugarcane «Arabanko» Oohh ahh «Arabanko» There are some things I cannot take E dey for cellophane «Arabanko» Since Linda chop I chew me banana «Arabanko» And politicians no come dey pay again «Arabanko» Now my matter don be like shell work «Arabanko» I cook food say make you come chop «Arabanko» You use am against me, put me for cooking pot «Arabanko» Empty gallon when I help see water «Arabanko» Na wa oh Oh Ah «Arabanko» Cow meat carry am for pot periwinkle show em face «Arabanko» Which sort of insolence I don see «Arabanko» I been no wan talk, dem dey fire me «Arabanko» Na wah Oh Ah «Arabanko» Everybody cause na rabaraba ribiribi roboro «Arabanko» rabaraba ribiribi roboro «Arabanko» rabaraba ribiribi roboro «Arabanko» eh Na wah Oh Ah «Arabanko» Oya oya raba raba ribi roboro «Arabanko» Raba ribi roboro «Arabanko» Riba raba roboro «Arabanko» I say ribi raba raba roboro «Arabanko» Put your hands and say Oh ah «Arabanko» «Arabanko» «Arabanko» See me now eh Harrysong «Arabanko» Oh ah «Arabanko» «Arabanko» «Arabanko» «Arabanko» Oh Ah «Arabanko»
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Harrysong
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




