
Ije love o This kinda love nawa o Ehn ehn Your love is sophisticated Helelelele, Helelelele Na this kinda love dey make my body sweet like sugar Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to Your name Ehn ehn The way You dey love me be like touch and follow You love me first na hin I de love You back o ehhe Tilili welele, nah our love story o The story be say, You die ontop my matter Jesu mi o, You dey do am for me You carry the sorrow away You carry the trouble away Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo Na this kinda love dey make my body sweet like sugar Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to Your name Everybody make una come Jehovah emewom mmah This love wey I dey see Calabar dey call am Ima Ima, Ima bong Ima Ima Ima eh Eh Eh Na because of me my Ima die for me eh I dey gbadun wetin You dey do You dey tinger linger me dey go Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo Na this kinda love dey make my body sweet like sugar Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to Your name Na this kinda love dey make my body sweet like sugar Iyekelekele olo Iyololo Iyekelekele olo Iyololo Ise sekem, Ise ise sekem ise Ye ye, sugar mo E ye ye, oyoyoyo Ise sekem, ise ise sekem ise Na this kinda love dey make my body sweet like sugar
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Frank Edwards
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




