
Rich boy ee! Nothing do me! Ee! It’s your one and only! Ee! Frank Edwards!!, uuu! Yeee! Rock town In the building One thing for sure, You no fit pull me down Cause I’ve been lifted higher God dey my side, i no fit fall for ground Yes i’ve been lifted Dare not touch, am the apple of God’s eye Nothing do me and nothing wey fit do me Fly like an eagle, roar like a lion Na baba God do am Wetin we go do now to praise Him KELE YA, KELE YA, KELE YA Oh oh oh oh! KELE YA, KELE YA, KELE YA Ome mma! With you i no dey fear anything at all With you i no dey shake, i no dey tremble One thing for sure I no go let you go Not if im be say You dey blow my mind Bright lights everywhere You dey make me shine You dey make me fine And everybody knooows! Fly like an eagle, Na baba God do am Wetin we go do not to praise Him KELE YA, KELE YA, KELE YA Oh! Oh! Oh! Oh! KELE YA, KELE YA, KELE YA Ome mma x4 Rock town in the building Rich boy, am a rock star
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Frank Edwards
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
