
R-r-r-r-rockTown in the building Welcome to my ginger ey haa Unchangeable changer ey haa Jesus power eyy haa Super power ehh ha ha Jesus power Super Power Imagine the people are asking How that you are healing the people You pray for the person you speaking in tongues And its making the person is jumping eh eh Jesus power, Super Power Super Richboy how you making the money Ehn ehn You do this You buy that Shey nah only you If you ask me nah who I go ask Nah Baba God get all the glory Ehn Ehn Abeg leave story, I dey go from glory to glory Because Jesus power, Super Power Nagode Nagode Yesu Obangiji masuena Kha ona Kha ona (Super!) You loving me unconditionally (unconditionally) Blessing me internationally Your love e no dey for dictionary I no fit explain but I am gonna sing You my song o Jesus power Super Power (Welcome to my ginger ey haa) ((Unchangeable changer ey ha) (Jesus power ey ha) (Super power eh ha ha) I am gonna sing Your song o Baba mimo I am Your son o I am loving You now Everyday, under the rain, under the sun You be Baba Haa You be super ha Shebi nah You wey dey do fine fine for me Eey Jesus power, Super Power beats Jesus power, Super Power x4
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Frank Edwards
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




