
Eyah eh eh I no fit shout o Haaaaaaa Eh eh eh I no fit shout o Eeeeeeeh Eh eh eh Mio le pari wo Pari wo God na elele Elele Esu alele Alele God na elele Elele E don tey wey you dey love me E don tey wey you dey cover me When I was a little boy o Suffer suffer no bi play play Haha I cry I tire o Water finish for my eyes eh I go sell under the rain o I go sell under the sun My mama carry my matter for head o Say my pikin no go die She pray she tire o Water finish for her eyes o If no bi God o I no fit shout o Haaaaaaa Eh eh eh I no fit shout o Eeeeeeeh Eh eh eh Mio le pari wo Pari wo God na elele Elele Esu alele Alele God na elele Elele Ije ije ije ije Jah Jehovah o Na you change my life o You do am sotey Sotey Ugochuchukwu don dey work Baba carry me do what you like o I throwey salute o o Eyah eyah eh Eyah Everything I touch E dey work Everytime I pray You dey answer Every song I sing E dey sell Na which kind of love be this eh You dey carry me like baby You be my everything I no fit shout o Haaaaaaa Eh eh eh I no fit shout o Eeeeeeeh Eh eh eh Mio le pari wo Pari wo God na elele Elele Esu alele Alele God na elele Elele Ije ije ije ije E no matter who you be E no matter wetin you dey face o Haaaaaa ha Almighty father o Na Him go do am for you He go do am sotey Bad belle people go vex The more they vex o The higher you go dey go o Tell me wetin your son go give you baba I no fit shout o Haaaaaaa Eh eh eh I no fit shout o Eeeeeeeh Eh eh eh Mio le pari wo Pari wo God na elele Elele Esu alele Alele God na elele Elele
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Frank Edwards
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




