
When I call you You dey answer When you show up Devil dey run away When you stand tall, (…fill in please) You no dey sleep sleep You no dey sleep sleep Thank you for the sun and the birds in air I no fit count the blessings wey you give to me Even when they run come them want to pull me down You no dey sleep sleep You no dey sleep sleep No way God no dey sleep And not dead Kilomofeso laye mi o Wetin I go give to you, Baba O gini ka m ga emere gi Alagbari eda Imela o Rock town in the building yeah You know say this how we do it now Obidogo, obidogo 1, 2, 3, shut the devil out 1 by 1, God is taking over You know what you see when you look into the mirror I am the son of the lion from Zion Shot in the air now One shot for the lion of Judah Another shot for God Almighty Now, you no dey sleep sleep You no dey sleep sleep No way
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Frank Edwards
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

