
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le (It's Kel P vibes) Yeah, yeah, yeah, ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah I’m looking for some peace of mind I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah, woah-oh-oh, woah, woah Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah, woah, woah, woah, woah Nobody know, nobody know Nobody know wetin I dey face oh Nobody know, nobody know Nobody know wetin I dey face oh Nobody know oh-oh, nobody know Nobody know wetin I dey see oh Nobody know, nobody know Nobody know wetin I dey see oh Hmm, so many things just dey for my mind oh Hmm, how many happiness man fit to buy oh? Hmm, everyday man need to wake up to hustle oh Hmm-mm, but we no dey certain wetin go sup tomorrow Ewe, ah-ah-ah-ah-ah One bottle Schnapp to cure my craze One bottle Schnapp to cure my craze You no fit dey this country wey you no dey craze Gunshot no let me meditate Hypertension full the place People dey die Police sef they go deny the case I’m looking for some peace of mind I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah, woah-oh-oh, woah, woah Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah, woah, woah, woah, woah My Mama call me say, take am easy oh I no know wetin go ease me oh My baby call me say, she go please me oh No be everything be sex And me I no dey find any pity oh E don tey when I dey hustle oh Dey jump from shuttle to shuttle oh Oh-oh, woah, woah, wah This pain, this pain This pain no be only my pain Many people pain join my pain Many people pain dey run in my vein, hmm Many people don die in vain, hmm Mhmm-hm-hm-hm-hm-hm-hm I’m looking for some peace of mind I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah, woah-oh-oh, woah, woah Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah, woah, woah, woah, woah Nobody know, nobody know Nobody know wetin I dey face oh Nobody know, nobody know Nobody know wetin I dey face oh Nobody know, nobody know Nobody know wetin I dey see oh Nobody know, nobody know Nobody know wetin I dey see oh Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, oh Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, oh Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, oh Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Fela Kuti
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
