
La la la la Body smoking like a sage it dey sweet my soul And you give me no drama drama That is why me i pin, me no lettin go Omo lemme be your charger charger Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer Make I scatter your dadadada Any time any day any minute any how Yeah yeah My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam) Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam) Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam) We go dey rack we go dey pam pam Pam pam pam Pam Pam Pam pam pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam I go do you wetin big Sean dey do jhene aiko I be loving you crazy like I be psycho The butterflis in your stomach no go fly go Dem no go fit comot even if you do lipo Girli you’re the officer, lock me up officer Be a strict punisher, drag me like you do shisha See ya fifty litre Soft semovita How the skin tight you dey wear take take dey fit am You dey discombobulate me With your figure 8 Omo i no dey exaggerate The way that you’re rotating go dislocate all the bone weh dey for my waist Body smoking like a sage it dey sweet my soul And you give me no drama drama That is why me i pin, me no lettin go Omo lemme be your charger charger Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer Make I scatter your dadadada Any time any day any minute any how Yeah yeah My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam) Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam) Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam) We go dey rack we go dey pam pam Pam pam pam Pam Pam Pam pam pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam I don’t want no drama Let me be your boo What are you into You cause wahala when you walk into the room I dey catchy flu You’re my desire My holy fire You be like ini mani moo You’re my desire and I don’t wanna let you go like Pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam You’re the only one I swear Pam Pam Pam Pam Pam Pam And I will never let you go La la la la Body smoking like a sage it dey sweet my soul And you give me no drama drama That is why me i pin, me no lettin go Omo lemme be your charger charger Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer Make I scatter your dadadada Any time any day any minute any how Yeah yeah My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam) Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam) Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam) We go dey rack we go dey pam pam Pam pam pam Pam Pam Pam pam pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Fave
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
