
Tycooooonnnn Everything just Dey enter Chokiri chokiri chop chop chop Mummy come gimme bumbumbum Gimme love gimme love No go run come come Hmm hmmm x2 Life is sweeter when you get money O nana Naaana O nana na na na nana Mama hope you still praying for me MeeeeMeeee I give them my testimony (E Dey pain Dem) I post one picture for IG (E Dey pain Dem) I show them my summer body (E Dey pain Dem) Just one bottle of Hennessy (E Dey pain dem) I travel to go oversea (E Dey pain Dem) My Lamba Dey tension body (E Dey pain Dem) Yeah ye When you catch cruise like this You make hits like this gbas gbos Popopopopopo peeri Popopopopopo peeri peeri If you no get money dem no go shine their teeth (Gbas Gbos) Abeg no read my chat If you go read my chat Gbas Gbos Popopopopopo peeri Popopopopopo peeri peeri If you no drop money Dem no go vibe your shit gbas gbos Ohima, Katalina Baby all for you Baby all for you I’ve been running through the city stacking bags And pulling private trips for you Private trips for you Baby would you let me if I tell you that you keep it on a low Baby let nobody know Gimme this your loving I be Wanting overdose Wanting overdose I want your body physically Physically The things you do odikwa necessary Necessary I pray for you this time it’s spiritually Spiritually Ye ye O baby jowo mi Baby come follow me dey go I give them testimony E (E Dey pain Dem) I post one picture for IG (E Dey pain Dem) I show them my summer body (E Dey pain Dem) Just one bottle of Hennessy (E Dey pain Dem) I travel to go oversea (E Dey pain Dem) My Lamba Dey tension body (E Dey pain Dem) Yeah ye I give them testimony E (E Dey pain Dem) I post one picture for IG (E Dey pain Dem) I show them my summer body (E Dey pain Dem) Just one bottle of Hennessy (E Dey pain Dem) I travel to go oversea (E Dey pain Dem) My Lamba Dey tension body (E Dey pain Dem) Yeah ye When you catch cruise like this You make hits like this gbas gbos Popopopopopo peeri Popopopopopo peeri peeri If you no get money dem no go shine their teeth (Gbas Gbos) Abeg no read my chat If you go read my chat YAWA!!!
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891