
Oga Ndi oga Entertainment Hmm yeh Emiboy rightnow Yeh Teni Makanaki Odoyewu Shey na u be the girl wey dey light up my fire (Light up my fire) Where u dey, i dey craze for your matter too Makpami O Omoele you know i love you (You know i love you) Makpami O And i promise to always dey for you How many million i go pay For your love O my baby Cos you' driving me crazy How many million i go pay For your love o my baby Cos you' driving me crazy How many million i go pay I go pay I go pay How many million i go pay I go pay I go pay How many million i go pay 30 billion no go fit to do me o All of your money no go fit to reach me o le le If you no gree, Wait, pause, Free me O Cos i getty another Teni Makanaki get another El le le lee le Ama ma ma maa ma This lov is not for free you gat to pay Ele le le lee le Ama ma ma maa ma This love is not for free you gat to pay pay yeh yeeh How many million i go pay For your love O my baby Cos you' driving me crazy How many million i go pay For your love o my baby (For your love) Cos you' driving me crazy (Cos you driving me yeah) How many million i go pay I go pay I go pay How many million i go pay (Pay u go pay) I go pay (Ah u go pay) I go pay (Ah ah u go pay yeh yeh) How many million i go pay Emiboyrightnow U go pay, how many million u go pay Tu tutu tu tu tutu tu tu tu tuu How many million u go pay. Pay pay pay pay pay peperay peperayray How many million u go pay pay pay pay pay pay peperayana
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891