
Ọmalicha you kill me nor be small That is why i no wan pick your call Me i no dey love again at all o I no wan try, i dey fear Shey you don waka dey go your way o Why you come dey call my phone again Me i don waka i no dey wait o Na so e be oh oh You tell me say you no go leave o You tell me say you no go lie o You tell me say you be my own o Isi’m niga nọdụ o Now wey i don dey ball o Wetin you want to know again Me i no dey pick your call o Cos i dey ok Maybe Later, i go write you a letter Maybe later, i go call your phone Maybe later, i go text for email Maybe later, just to tell you how i feel lately Oh later… Why why you come dey vex o Why why you come dey para You dey vex for my matter Ke ife ichọ k’am mezie Nne adizim okay Adịgom ọcha Ọyim bụ Aiko Dangote Ife adigo Nma anom n’ofe You reject my call You been wan make i fall You no love atall You compare me with Paul Shey Now wey i don dey ball o Wetin you want to know again Me i no dey pick your call o Cos i dey ok Maybe Later, i go write you a letter Maybe later, i go call your phone Maybe later, i go text for email Maybe later, just to tell you how i feel lately Oh later…
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Ekene
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




