
When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me (chants) When the day when the day comes x3 Yo I hope you do, I hope you do When the day when the day comes x3 Yo I hope you do, I hope you do I hope you catch me What if them call you for phone tell you talk say i don kpai You open Instagram see RIP eclipse bye-bye Some people say na gunshot some people say them stab me Some people say i fall from stage break my neck and one knee Regardless of the gist tho all that one na Intro I still get my wife and kids wey dey cry for my crib so So tell me what you gon do are you gon be supportive I ain’t saying im gonna die tomorrow im just asking what if The bank refuse to give my wife the bar wey i leave She tell you say she need donation eh how much you go give What if you come for condolence visit with one of my G’s Shey you go tiff my laptop run go sell all my beats Wait. Shey dem go use me life act film? Or sing song im just asking… But whatever it is or whatever may come Im glad with who i am i love the man ive become When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me (chants) When the day when the day comes x3 Yo I hope you do, I hope you do When the day when the day comes x3 Yo I hope you do, I hope you do I hope you catch me Imagine say i release album and nobody gree buy Drop like 3 hot videos wey we shoot inside Dubai Two weeks later only two views on YouTube Nobody gree watch all of them even you too TV no dey show me, radio no dey my jams I no dey buzz for street again money no come dey my palm Shey you go still dey call me up shey we go still dey roll at times Abi you go fashi me because I dey my lower times What if i come call you sef talk say i need hundred K You wey i been settle well you go come use me play What if i need where to sleep? you go host me? If i send you text abi you go start to post me Truth be told nobody know tomorrow The thing wey bring you joy today go still fit bring you sorrow Money come Money go na the rule wey life dey follow E get the way wey things go be even big man go need to borrow When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me When the day comes that I rise and I fall oh I hope you catch me (chants) When the day when the day comes x3 Yo I hope you do, I hope you do When the day when the day comes x3 Yo I hope you do, I hope you do I hope you catch me
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Eclipse Nkasi
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

